On the wave of his New Single “Lagos Soweto”, which is getting massive
airplay and positive reviews, recently endorsed artist MYRO releases a very
thought provoking track titled PVC. The video and song encourages
individuals, mostly youths to have one voice towards the country’s desired
change and make use of their civic right, rather than just speak behind
their devices and social media, but in actuality. And this step begins with
registering for your Personal Voters Card.
On this track, MYRO shows his versatility by dropping hot bars
LYRICS BELOW
They lost their conscience
Right now
Na Superstory o
Suara Toyin Tomato
Yes Nobody sef holy o
My country no dey waka
E be like say she don get polio
Love story gone sour
Break up Juliet and Romeo
But I still love her green and white flow
Tell me
Something
Me never see with my own eyes before
Youngin
Primary 5
Leader of tomorrow
Tomorrow don show
Riding in my mustang
With a mustache
Friends with the beard gang
It’s all BS with the masters
Cos We
slave to the masters
Peep through,
We barely live through
18k minimum wage
How we go take dey manage
14mil
To the Bad boys wey Dey run with the mace
and we go dey hail dem
Even if na ish dem dey yan all day
You better
Grab your pvc
if your don reach the vote age
Even if you too lazy
Crawl to the booth
On that day
So we go
open a new page
New age
I’m not a sage
But I spit these words
Cos the pain don rip my rib cage.
and wait a minute
This time around Take the bag of rice
The cash,
The Meat and everything They give you right
But use your OT to vote right
We owe the future generation
Free education
Healthcare
No tribal segregation
So ya
Boo no go dey fly go jand
For Medicare
Make Nigeria Great again
Grab your pvc
Grab your pvc
Grab your pvc!
Follow @yesmyro @guardiannigeria @guardianlife to stay posted.
DOWNLOAD: Myro – pvc
*DOWNLOAD AUDIO*